Elder O And Friends ||| ( My Lagos Journey So Far)





......Oya mk una clear road cos dis one go laud gan -gan...!

It's best of comic relief shw "My Lagos journey" wit naija's finest rib cracking comedy martial 'Elder O,'  d young energetic elder wit 2much swag...!

Bynd d laff paparazzi sef wey una go enjoy wit oda comedy combatants, oda great gift items dey for give away oooo, like StarTimes decoders, indomie noodles, & oda mede-mede to put smiles on una faces......my pple na d reason dis one dey bynd jst shw...!

Oya if u neva buy ur tickets abeg begin run go do so mk e no finish b4 u reach dere ooo cos u cnt afford to nt hear d Lagos journey story of dis youngest Elder O..!

See fliers for details & clarify....!

Comments

  1. 💯💯💯💯💯%%%
    shutting down concert

    ReplyDelete
  2. 🔥 🔥 🔥 fire

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular Posts